timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Timaya
Plantain
by Timaya


D-money ft. Terry g
She too set
by D-money ft. Terry g


P-square
no one like u
by P-square


Waconzy
I Celebrate
by Waconzy



Terry G
Change Am
by Terry G


p square
i love u
by p square


Waconzy ft. Duncan Mighty
I Celebrate Rmx
by Waconzy ft. Duncan Mighty


Duncan Mighty
Port Harcourt Son
by Duncan Mighty


style-plus
baby mo
by style-plus



Whizkid
Tease me
by Whizkid


Timaya
Who born you
by Timaya



J Martins
Iva
by J Martins


Kefee
Sapele Water
by Kefee


Terry G
Free madness(Remix)
by Terry G


Adaz
Zaro Kome
by Adaz


Timaya
Plantain
by Timaya


Timaya
God You Are 2 Much
by Timaya


Bracket
No Time
by Bracket


d banj
fall in love
by d banj


Wande Coal
You bad (ft. D banj)
by Wande Coal


Kefee ft. Timaya
Kokoroko
by Kefee ft. Timaya


D'Banj
Fall In Love
by D'Banj


Timaya
chinekemeh
by Timaya


Dekumzy, Desperate Chicks, Slow Dogg
Who Get Dat Thing (Rmx)
by Dekumzy, Desperate Chicks, Slow Dogg


psquare
ifunaya
by psquare


P-Square
No one like you
by P-Square


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE



timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

EbemZer
Kumashe
by EbemZer

kendyblvck
Hustlers Anthem
by kendyblvck

Bella Shmurda ft kendyblvck
Loner (remix)
by Bella Shmurda ft kendyblvck

Afeogba Theophilus
You Are Big(Remix)
by Afeogba Theophilus

Original Candyboi
Jo Jo
by Original Candyboi

Bello Shayo
Sis
by Bello Shayo