timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Nita J
Long Time
by Nita J



Kayefi
Ma Se Mi Le Se
by Kayefi


Toyin Adebola
Welcome To Zion
by Toyin Adebola


Psquare
Bunie Ya Enu
by Psquare


Sarkodie Ft. E.L
You Go Kill Me O
by Sarkodie Ft. E.L


HONEYPLU
THANK GOD
by HONEYPLU


AKDON ft. ELWIZZY&N-ZEE
NA YOU FINE PASS
by AKDON ft. ELWIZZY&N-ZEE


Nonny D & Lemar
emafimile ft lemar
by Nonny D & Lemar


May7ven
Number
by May7ven


Duncan Mighty
America
by Duncan Mighty


Tolu
Combination
by Tolu


Seyi
Late Arrival
by Seyi



Tonii
1 Rule
by Tonii


G.T Guiterman
Merry Christmas
by G.T Guiterman


Asa
Bamidele
by Asa


Retta
Kolo For You
by Retta


De Boss(Young Money)
Na you Sabi Ft Santrofie(Ghana)
by De Boss(Young Money)




Tosin Martins Ft. Ice Prince
Omo
by Tosin Martins Ft. Ice Prince



Timaya
Who born you
by Timaya


Ruggedman
Sanwo
by Ruggedman


olukayode
Morire
by olukayode



9ice
Fast Forward
by 9ice


Timaya
CuLtLaSs
by Timaya


2Face Idibia
African Queen
by 2Face Idibia


Shola allyson obaniyi
Baba Ese
by Shola allyson obaniyi


Cynthia Ukatung
You are welcome
by Cynthia Ukatung


stly plus
Olufunmi
by stly plus


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


faze
Originality
by faze


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy


Dbanj ft. don jazzy
Igwe
by Dbanj ft. don jazzy


Tosin martins
Olo mi
by Tosin martins



Tony tetuila
Omolara
by Tony tetuila


Styl plus
Four years
by Styl plus


Asa
Eye Adaba Asa
by Asa




Jazzman Olofin ft Ruggedman
Angelina Remix
by Jazzman Olofin ft Ruggedman


Lara George
Ijoba orun
by Lara George


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE



Jeremiah Gyang
African child - Jeremiah Gyang
by Jeremiah Gyang


ruggedman ft 9ice
ruggeddy baba - ruggedman
by ruggedman ft 9ice



timaya
Dem mama
by timaya


Asa
Dead Again
by Asa


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Jayranki
Esan oyee
by Jayranki

Lil-keff
Iyawo Mi
by Lil-keff

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

TeeBoss
Freedom
by TeeBoss