timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Don Moen
my soul seeks
by Don Moen


lucky dube
back to my root
by lucky dube


2Face Idibia
My Love
by 2Face Idibia



R. Kelly
You made me Love you
by R. Kelly


R. Kelly
Forever
by R. Kelly


Don moen
He never sleeps
by Don moen


Lucky Dube
danger
by Lucky Dube


lucky dube
preoner
by lucky dube




Lucky Dube
Together As One
by Lucky Dube


Lucky Dube
Stand for the truth
by Lucky Dube


Whiteney Houston
I look to you
by Whiteney Houston


Psquare
E no Easy
by Psquare


2Face Idibia
African Queen
by 2Face Idibia


don moen and Benny hinn
U r my hiding place
by don moen and Benny hinn


Fela Kuti
Sorry 4 Nigeria (k)
by Fela Kuti


Fela Kuti
Gentleman
by Fela Kuti


WHITNEY HOUSTON
SAVING ALL MY LOVE FOR YOU
by WHITNEY HOUSTON


lucky dube
how will i know
by lucky dube


LUCKY DUBE
REMEMBER ME
by LUCKY DUBE


Lucky Dube
Never Leave You
by Lucky Dube


2face idibia
Keep on rocking
by 2face idibia


2face idibia
right here
by 2face idibia


2face idibia
Nfana Ibanga
by 2face idibia


P-Square
No one like you
by P-Square


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


2face idibia
for instance - 2face idibia
by 2face idibia


2face idibia
2Face No Shaking
by 2face idibia



timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Jwealth
Show me love
by Jwealth

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy

Walog
Volunteer
by Walog

Vivian Galaxy
Action Movie
by Vivian Galaxy