timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Psquare
Finest
by Psquare


Duncan Mighty ft. Boy2Much
Anyiabiakwala Ozo
by Duncan Mighty ft. Boy2Much


p square
gimme dat
by p square


p square
forever
by p square


P Square
Beautiful Onyiye
by P Square


Davido
Dami Duro
by Davido


Chidinma
Kedike
by Chidinma


PSquare
omoge me
by PSquare


Psquare
Anything
by Psquare


Psquare
Fire
by Psquare


Psquare
Asamkpokoto
by Psquare


Psquare
Player
by Psquare


Psquare
bunie ya enu
by Psquare


P-Square
Troway
by P-Square


Psquare
Ticket them
by Psquare


Psquare
Ole Buruku
by Psquare


IDRIS AND NIGGA RAW (DJ CHOPLIFE REMIX)
JAGA JAGA VS SHEBI
by IDRIS AND NIGGA RAW (DJ CHOPLIFE REMIX)


Bracket
Me n You
by Bracket


WACONZY
TOO MUCH MONEY
by WACONZY


Psquare
Forever
by Psquare


2 Face Idibia
True love
by 2 Face Idibia


m.i
africa rapper
by m.i


jt boys
ogwu azu
by jt boys


Doncan Mighty
Dance 4 me
by Doncan Mighty


bracket
ada owerri
by bracket


ChiDynma
Obimmo
by ChiDynma


Don Tom
Putu putu
by Don Tom


banky w
naija 4 life
by banky w


Duncan Mighty
Port Harcourt Son
by Duncan Mighty


Duncan Mighty
I dont give a shot
by Duncan Mighty


Timaya
Love Over Men
by Timaya


lyaz
solo
by lyaz


Timaya
Love is blind
by Timaya


General Pype ft  DaGrin x Vector x Sasha P x Naeto C x GT Tha Guitarman
Champion Remix
by General Pype ft DaGrin x Vector x Sasha P x Naeto C x GT Tha Guitarman


Kenny Rogers
You Are So Beautiful
by Kenny Rogers


Banky W
Lagos Party Remix
by Banky W


Kenny
peaceful melody
by Kenny


kelly handsome
igwe
by kelly handsome


Banky W
Strong Thing
by Banky W


Brenda Fassie
Wedding day
by Brenda Fassie


Timaya
Iyawo Mi
by Timaya


pussy cat doll
Stick Wit You
by pussy cat doll


Brittney Spears
I'm Not A Girl, Not Yet A Woman
by Brittney Spears


United Fans
Manchester Utd
by United Fans



faze
treasure
by faze


2face,banky,timaya,mowummi,M.I etc......
Save the child
by 2face,banky,timaya,mowummi,M.I etc......


Catholic song
King of Kings
by Catholic song


Duncan mighty
Wene
by Duncan mighty


Mo Hits
Ten Ten
by Mo Hits


Nicole C. Mullen
Redeemer
by Nicole C. Mullen


Wande Coal
Bumper to bumber
by Wande Coal


Everton
sweet Mother
by Everton


Nigga Raw
Ara ga agba ndi ara
by Nigga Raw




j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


Everly Brothers
Take a message to mary
by Everly Brothers


nigga raw
who get dat tin
by nigga raw


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy


Spies girlz
Viva Forever
by Spies girlz


Nkem Owoh(Osuofia in London)
I go chop your dollar
by Nkem Owoh(Osuofia in London)


Mohits all stars
Jasi dbanj
by Mohits all stars




psquare
ifunaya
by psquare



psquare
Omoge mi
by psquare


djinee
EGO - djinee hot
by djinee


Keith green
The lord is my sheperd
by Keith green


timaya
Dem mama
by timaya


Mr olu maintain
yahoozee music
by Mr olu maintain


Timaya
Sexy Ladies
by Timaya


Sinach T
Its tym 2 shine again
by Sinach T


Sinach
Jesus is alive
by Sinach


Timaya
Hallelujah
by Timaya


kcee
lipopo
by kcee


Psquare
Personally
by Psquare


flavour
oyi
by flavour


Flavour
Ada Ada
by Flavour


Flavor
Shake
by Flavor


Olamide
First Of All
by Olamide


Olamide ft. Whizkid
Omo to shan
by Olamide ft. Whizkid


Davido
Gobe [Audio MP3]
by Davido


WizBoy
FotoJenik
by WizBoy


dr cid
over the moon
by dr cid


R2bees ft. Wande Coal
Kiss your hands
by R2bees ft. Wande Coal


Terry G
Baby Dont Go
by Terry G


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

TeeBoss ft streetunes
Men dey
by TeeBoss ft streetunes

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss