timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

2face Idibia
Implication
by 2face Idibia


Young Money ft Lloyd
Bedock (DC)
by Young Money ft Lloyd


D BANJ(akpan)
fall in love
by D BANJ(akpan)


I.Y.A.Z
Replay
by I.Y.A.Z


P square
I love You
by P square


-PSquare
Do Me
by -PSquare


Chipmunk
Do me by P-square
by Chipmunk


bracket
YORI YORI
by bracket


New boyz( MsGorgeous)
you a Jerk
by New boyz( MsGorgeous)



2face
Fly
by 2face


Wande Coal
Bumper to bumber
by Wande Coal


Cynthia Ukatung
Abasi
by Cynthia Ukatung


Jordan Sparks - nettREMIX
One step at a time
by Jordan Sparks - nettREMIX


D'BANJ
SUDDENLY
by D'BANJ


d banj
fall in love
by d banj


D'banj
Close to you
by D'banj


Dbanj ft. don jazzy
Igwe
by Dbanj ft. don jazzy


MIDNIGHT CREW
IGWE
by MIDNIGHT CREW



Styl Plus
Call My Name
by Styl Plus


Wyclef Jean
Sweetest Girl
by Wyclef Jean


psquare
ifunaya
by psquare


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE


tuface idibia
African Queen
by tuface idibia


P-Square
No one like you
by P-Square


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Ulafala
HCF Monaco
by Ulafala

Chazzy brown
Where you dey
by Chazzy brown

Dj swagger A
Oga boss
by Dj swagger A

EbemZer
Kumashe
by EbemZer

Ulafala
HCF Monaco
by Ulafala

BROWN KISS
REAL LIFE
by BROWN KISS