timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

9ice
SHAKASHIKY
by 9ice


9ice
no be mistake
by 9ice







Klever J ft. Eedris Abdulkareem
Igboro ti daru
by Klever J ft. Eedris Abdulkareem



Bracket ft psquare
No time
by Bracket ft psquare


2Face Idibia
African Queen
by 2Face Idibia


Ruggedman ft 9ice
Atewo bara
by Ruggedman ft 9ice


psquare
more than a friend
by psquare


J Martins
Oyoyo
by J Martins


Asha
Fidi Gba Mic
by Asha



Tustep
Pangolo
by Tustep


Kefee ft. Timaya
Kokoroko
by Kefee ft. Timaya


KC Presh Ft. Timaya
Ginga your swagga
by KC Presh Ft. Timaya


dj zeez
fokasibe
by dj zeez


ASA
Jailer
by ASA


stly plus
Olufunmi
by stly plus


D'BANJ
SUDDENLY
by D'BANJ


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


D'banj
Close to you
by D'banj


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy


Eedris Abdulkareem ft. Ruggedman
Kole ye won ( dj Untee Reggaeton rmx )
by Eedris Abdulkareem ft. Ruggedman



Styl plus
Four years
by Styl plus


eedris abdulkareem
Last man standing
by eedris abdulkareem


styl plus
Imagine that
by styl plus


Asa
Asa Jailer
by Asa


Styl Plus
Call My Name
by Styl Plus



Bigg bamo feat Tolu maintain(2008)
kowonje (dj Flava mix)
by Bigg bamo feat Tolu maintain(2008)


dbanj
Mobolowowon
by dbanj


eedris abdulkareem
Nigeria Jaga Jaga
by eedris abdulkareem



olu maintain
fatima ft ajasa & krazzy
by olu maintain


ruggedman
ehen- ruggedman
by ruggedman


dbanj
why me - dbanj
by dbanj


ruggedman ft 9ice
ruggeddy baba - ruggedman
by ruggedman ft 9ice


eedris abdulkareem
So Ligali - Eedris ft. Jamil
by eedris abdulkareem


timaya
Dem mama
by timaya


Mr olu maintain
yahoozee music
by Mr olu maintain


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Asquare unique
Oyan melo
by Asquare unique

Victor Praiz
EYIN LE SE YI
by Victor Praiz

Meek mill
Good
by Meek mill