timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Fresh Inx feat. Kissflames
INFINITY BOYZ
by Fresh Inx feat. Kissflames


thank u
9ice
by thank u


Wyclef feat Lupe
Fast Car Remix
by Wyclef feat Lupe


Pink
Fun House
by Pink


kelly handsome
igwe
by kelly handsome


Don Sibro
Praise God
by Don Sibro


je matins
dj dotcom
by je matins


P-SQUARE
WHO DEY HERE
by P-SQUARE


QWEEN IFRICA(akpan)
FAR AWAY
by QWEEN IFRICA(akpan)


New Kids On The Block
Happy Birthday
by New Kids On The Block


Smito Tomy
Zabana
by Smito Tomy


my weding day
9ice
by my weding day


P, Square ft 2face
Possibilty
by P, Square ft 2face


Ada
Thanksgiving
by Ada


Maino & Banks
Ma Bandana
by Maino & Banks


P SQUARE
DANGER (DJ FAZE RMX)
by P SQUARE


Timaya
Plantain
by Timaya


timaya
yankuluma
by timaya


FAZE(akpan)
KOLOMETAL
by FAZE(akpan)


FAZE(akpan)
KPO KPO DIKPO
by FAZE(akpan)


FAZE(akpan)
ORIGINALITY
by FAZE(akpan)


FAZE(akpan)
NEED SOMEBODY
by FAZE(akpan)


Bracket ft P-square
No Time
by Bracket ft P-square


P square
I love You
by P square


Psquare
E no Easy
by Psquare


P-Square
Possibility
by P-Square



Timaya
I Don Blow
by Timaya


Timaya
Hey
by Timaya


Timaya
God I Beg
by Timaya



Timaya
Kai Kai Love
by Timaya


Timaya
If To Say
by Timaya


Timaya
Chineke Mé
by Timaya


Timaya
God You Are 2 Much
by Timaya


Timaya
Iyawo Mi
by Timaya



Timaya
Na Mistake
by Timaya


Timaya
Ogologomma (Remix)
by Timaya


Timaya
Rap Timaya
by Timaya



Bracket ft psquare
No time
by Bracket ft psquare


p-square
danger
by p-square


2face, Faze, Timaya, 3G etc
2009 summer blast off CD2 mixed by dj Untee
by 2face, Faze, Timaya, 3G etc


Bracket
No Time
by Bracket


timaya
hotter then fire
by timaya


faze
play ball
by faze


P.Square
My life
by P.Square


Ay.Com, Terry G ft Timaya
Pass me ur love remix
by Ay.Com, Terry G ft Timaya


faze
i am in love
by faze


BRACKET FT. P SQUARE
NO TIME (DJ UNTEE PARTYBLEND)
by BRACKET FT. P SQUARE


Faze
Yawa Eh
by Faze




faze
treasure
by faze



Faze & Joskar ft Flamzy
Dutty whine & Faroter ( Dj bobby remix )
by Faze & Joskar ft Flamzy


Castro Destroyer & Faze
Toffee & Dutty Whine ( Dj Bobby remix )
by Castro Destroyer & Faze




2face,banky,timaya,mowummi,M.I etc......
Save the child
by 2face,banky,timaya,mowummi,M.I etc......


timaya
yankulaya
by timaya


FAZE
Dutty Whine
by FAZE


Timaya
chinekemeh
by Timaya




Psquare
Kolo
by Psquare


Frank D' Nero ft. Timaya
Cure my Craze remix
by Frank D' Nero ft. Timaya


Faze ft. R. Kelly & Missy Elliot
Kolomental (dj Untee refix)
by Faze ft. R. Kelly & Missy Elliot


P square
Game over
by P square


Timaya
Bayelsa - otu!
by Timaya


Timaya
Wayo people
by Timaya


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE



timaya
Dem mama
by timaya



Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi
GODSPOWERPROJECT Presents: YAF Area59 in Word Explorers Forum- April Edition
by Youth Alive Fellowship Area59 ft Pastor Obatomi

St3t Rose
St3t Rose - Ayo (Joy)
by St3t Rose

3RIPLE J FT FIND THEM
KEDEI
by 3RIPLE J FT FIND THEM

St3t Rose
St3t Rose - My Life
by St3t Rose

OLUSON
GOD IS FAITHFUL
by OLUSON

Dj swagger A
Oga boss
by Dj swagger A

LilCool Blaze SNR
My Guyz
by LilCool Blaze SNR

SABI SABI
People bad
by SABI SABI