timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Wizboyz ft 9ice
Owusagi rmx
by Wizboyz ft 9ice


Flavour
Ukwu
by Flavour


Rhianna
te amo
by Rhianna


Alaine
Sacrifice
by Alaine


Paul Play
Angel of my life
by Paul Play


p-square
troway
by p-square


cecile
hot like we
by cecile


Eric Donaldson/Ksurrina
This Is The Land Of My Birth
by Eric Donaldson/Ksurrina


Kasha Cole
Sent form Heaven
by Kasha Cole


Psquare
E no Easy
by Psquare


Dr pat & sheyman
Hotter than fire
by Dr pat & sheyman


J Martins
Oyoyo
by J Martins


Duncan Mighty
Koliwater
by Duncan Mighty


Duncan Mighty Feat Dat Nigga Raw
Dance for me
by Duncan Mighty Feat Dat Nigga Raw


Timaya ft Shayo Pisanta
Don Blow - Timaya ft Shayo Pisanta
by Timaya ft Shayo Pisanta


freewindz
Thats The Way
by freewindz


Zule Zoo
Kerewa Remix
by Zule Zoo


Nigga Raw
Ara ga agba ndi ara
by Nigga Raw


blackface
erimma
by blackface


cecile
im waiting
by cecile


NIGGA RAW
KO GBADUN
by NIGGA RAW


9ice
Kinda life
by 9ice


Timaya
timaya timaya
by Timaya


P_SQUARE
Roll it
by P_SQUARE


timaya
Dem mama
by timaya



Mr olu maintain
yahoozee music
by Mr olu maintain


Timaya
Sexy Ladies
by Timaya


Dbanj
Oliver Twist
by Dbanj


Waconzy
I Celebrate
by Waconzy


Soul E
Esoji
by Soul E


Lord of ajasa ft. 9ice
Le fenu so
by Lord of ajasa ft. 9ice


Flavor ft. Tiwa Savage
Oyi Natumo
by Flavor ft. Tiwa Savage


Psquare
Personally
by Psquare


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

kendyblvck
Hustlers Anthem
by kendyblvck

Bella Shmurda ft kendyblvck
Loner (remix)
by Bella Shmurda ft kendyblvck

Afeogba Theophilus
You Are Big(Remix)
by Afeogba Theophilus

Original Candyboi
Jo Jo
by Original Candyboi

Bello Shayo
Sis
by Bello Shayo