timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

J martins
Fine Fine Love
by J martins


Rachel Lampa
I am blessed
by Rachel Lampa


Danhansome
A beautiful woman
by Danhansome


Danhansome
Lonely man
by Danhansome


Tammy Steez
Nwanyi Oma (Remix)
by Tammy Steez


Bouncingbabyboy
make we dance
by Bouncingbabyboy


Ay.Com, Terry G ft Timaya
Pass me your love remix
by Ay.Com, Terry G ft Timaya


baby boy
i don tire
by baby boy


POETIC KEN
NWANYIOMA NYEREM AKA
by POETIC KEN


Ras Malcolm
Ethiopian Princess
by Ras Malcolm


Danhansome ft Highville
We are one
by Danhansome ft Highville


Danhansome
He feels the same
by Danhansome


wutah
kotosa
by wutah


Rai Rnb Fever 113 Et Magic System
Un Gaou A Oran
by Rai Rnb Fever 113 Et Magic System


bracket
yori yori
by bracket


Darey
Not The Girl
by Darey


Davina
I go make am
by Davina


M.I
Jehovah
by M.I




VIP
Ahomka Womu
by VIP


Cristy Lane
One Day at a Time
by Cristy Lane


Duncan Mighty
Koliwater
by Duncan Mighty


Duncan Mighty
Ijeoma
by Duncan Mighty


Duncan Mighty
Aka na Uche
by Duncan Mighty


dj molare
le farote
by dj molare


faze
treasure
by faze


dj faro
faro faro
by dj faro


Somnia
Amour Cache
by Somnia



coupe decale
Aladji
by coupe decale


timaya
yankulaya
by timaya


don moen
still
by don moen


Timaya
chinekemeh
by Timaya


Timaya
Ogologomma remix
by Timaya


Timaya
If to say
by Timaya


Timaya
Dem mama remix
by Timaya


Sound sultan ft 9ice & lord of Ajasa
Aimo Asiko
by Sound sultan ft 9ice & lord of Ajasa


Koffi olumide
Je veux
by Koffi olumide


Timaya ft Shayo Pisanta
Don Blow - Timaya ft Shayo Pisanta
by Timaya ft Shayo Pisanta


Decale
Alhaji
by Decale


African Kings
National Dance II
by African Kings


NEWMEN
EZINNE
by NEWMEN


Mokobe feat Patson
C'est dans la joie
by Mokobe feat Patson


Tope Alabi
Baba mimo
by Tope Alabi


Don Moen
God ur healer
by Don Moen


J. MARTINS & TIMAYA
GOOD OR BAD ( DJ UNTEE REMIXX )
by J. MARTINS & TIMAYA


Ruff Coin
Nwa Aba
by Ruff Coin


Ruff Coin
Kpokirikpo
by Ruff Coin


Magic system
KI DIT MIE
by Magic system


Obesere ft 9ice
Ki lon so
by Obesere ft 9ice


D'BANJ
SUDDENLY
by D'BANJ


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


Dekumzy, Desperate Chicks, Slow Dogg
Who Get Dat Thing (Rmx)
by Dekumzy, Desperate Chicks, Slow Dogg


faze
Originality
by faze


nigga raw
who get dat tin
by nigga raw


danhansome ft highville
wetin i go do
by danhansome ft highville


D'banj
Close to you
by D'banj


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy



Danhansome  ft Highville
we are one-danhansome
by Danhansome ft Highville


Mountain Black & Mad Melom
Kpolongo
by Mountain Black & Mad Melom


JUNGLIST
FLOG
by JUNGLIST


MIDNIGHT CREW
IGWE
by MIDNIGHT CREW


Paul Play
Angel of My Life
by Paul Play



Nkem Owoh(Osuofia in London)
I go chop your dollar
by Nkem Owoh(Osuofia in London)


BABYBOY
DJ
by BABYBOY


Wande coal
Ololufe
by Wande coal



P-Square
No one like you
by P-Square


prince nico mbanga
sweetmother
by prince nico mbanga


timaya
Dem mama
by timaya


Flavor
Shake
by Flavor


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

TBFlex
Poison
by TBFlex

Stainlez ijo
Kanya woman
by Stainlez ijo

Featured Songs

Poison TBFlex
Poison

TBFlex
Give it to me Vivian Galaxy
Give it to me

Vivian Galaxy
Low Key Onpoint Tk X JayKay
Low Key

Onpoint Tk X JayKay
In The Morning Onpoint Tk
In The Morning

Onpoint Tk
Forever Vivian Galaxy
Forever

Vivian Galaxy
Jo Bai Leebra
Jo Bai

Leebra
See more