timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

BRACKET ft. J MARTINS
ADA OWERRI (DJ NOTORIOUS MARSHAL MASHUP)
by BRACKET ft. J MARTINS


BRACKET FT. P SQUARE
NO TIME (DJ UNTEE PARTYBLEND)
by BRACKET FT. P SQUARE


illbliss ft terry g
aiye po gan
by illbliss ft terry g


drama boulevard ft terry g
one more chance
by drama boulevard ft terry g


blackface ft terry g
the way you move
by blackface ft terry g


terry g
sip some shepe
by terry g


AY. com Ft Terry G
Pass me your Love
by AY. com Ft Terry G


Darey ft. 2Face
Carry Dey Go
by Darey ft. 2Face


Kefee ft. Timaya
Kokoroko
by Kefee ft. Timaya


Terry G
luv u sexy
by Terry G


Kelly Hansome
like play,like play
by Kelly Hansome


D'Banj
Fall In Love
by D'Banj


Timaya
God i beg
by Timaya


Timaya
Dem mama remix
by Timaya


j martins ft 9ice
money good
by j martins ft 9ice


Dbanj
ogbono felifeli
by Dbanj



Frank D' Nero ft. Timaya
Cure my Craze remix
by Frank D' Nero ft. Timaya


2face ft (vip)
my love
by 2face ft (vip)


D'BANJ
SUDDENLY
by D'BANJ


j martins ft timaya and p square
good or bad
by j martins ft timaya and p square


D'Banj
Basketztalks Hi5
by D'Banj


dbanj ft don jazzy
fall in love
by dbanj ft don jazzy


eLDee
Bosi Gbangba
by eLDee


eedris abdulkareem ft ruggedman
Kole ye wan
by eedris abdulkareem ft ruggedman


MIDNIGHT CREW
IGWE
by MIDNIGHT CREW




Lara George
Ijoba orun
by Lara George


konga
konga
by konga




timaya
Dem mama
by timaya


Related

to u
by Timaya


kponlongo
by Waje ft. Timaya



blem blem (www.my360vibes.com.ng)
by Elijah Torri(Timaya Refill)


man on duty
by King Perryy Ft. Timaya


ah blem blem
by Timaya


nkechi my luv timaya @ nucleus studio 08179241725
by Profspyze x Topzy xb x Timaya


mujo
by Hadeyborwhalex-lil tommy-jay-fast-daimond-Timaya


wo remix
by Olamide ft Tekno ,Timaya steady Gabe


burst my brain
by Meekbobo x Timaya


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more