timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Asa
Be my man
by Asa



2Face Idibia
Only Me {ayrEiGnz}
by 2Face Idibia


2 face
Implication
by 2 face


2Face Idibia
My Love
by 2Face Idibia


Timaya
Chinekemeh
by Timaya


P-SQUARE
WHO DEY HERE
by P-SQUARE


Psquare
E no Easy
by Psquare


Timaya
I Don Blow
by Timaya


Timaya
God You Are 2 Much
by Timaya


zdon ft nigga raw
my time
by zdon ft nigga raw


Lagbaja
LuLu Fun won
by Lagbaja




2Face
True Love
by 2Face


bracket
yori yori
by bracket


oliver james
long time coming
by oliver james


Dr dre
Dre day
by Dr dre


Asa
Mama
by Asa


Asa
No one knows
by Asa



Jim Iyke ft 2face
Who am I
by Jim Iyke ft 2face


P Squre
No one like you
by P Squre


Whitney Huston
saving all my love you
by Whitney Huston


WHITNEY HOUSTON
THE GREATEST LOVE OF ALL
by WHITNEY HOUSTON


ASA
Jailer
by ASA


THE INTRUDERS
I WILL ALWAYS LOVE MY MAMA
by THE INTRUDERS


2face
free
by 2face


don moen
still
by don moen


kelly hansome
maga don pay
by kelly hansome


Dr.Dre
Osama bin laden
by Dr.Dre


Nigga Raw
Ara ga agba ndi ara
by Nigga Raw


Don Moen
God ur healer
by Don Moen


Busta Ryhmes ft Linkin park
we made it
by Busta Ryhmes ft Linkin park


P Square
No One Like You
by P Square


awilo
locomba
by awilo


faze
Originality
by faze


nigga raw
who get dat tin
by nigga raw


NNEKA
Heartbeat
by NNEKA


Cherish
Do it to it
by Cherish


chinedu
omegherewom uzo
by chinedu



Jeremiah Gyang
Comforter Song ft ASA
by Jeremiah Gyang



asa
beautiful
by asa


Asa
Asa Jailer
by Asa


Asa
Eye Adaba Asa
by Asa


asa
Asa Bibanke
by asa



sara bareilles
love song
by sara bareilles


All 4 One
I swear
by All 4 One


tuface
true love
by tuface


Timaya
Ogologomma
by Timaya


djinee
EGO - djinee hot
by djinee



P-Square
No one like you
by P-Square


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


ruggedman ft 9ice
ruggeddy baba - ruggedman
by ruggedman ft 9ice


brick n lace
Love is wicked
by brick n lace


timaya
Dem mama
by timaya


Related

chop life
by D’banj Ft. Timaya


sweet us
by Timaya


charger
by Timaya


no pressure
by Timaya


o pari
by Dj Shawn ft. Timaya x Falz


don dada
by Timaya



okaka
by Timaya


gra gra
by Timaya


born to win
by Timaya


Top Songs

Ulafala
HCF Monaco
by Ulafala

Chazzy brown
Where you dey
by Chazzy brown

EbemZer
Kumashe
by EbemZer

Ulafala
HCF Monaco
by Ulafala

BROWN KISS
REAL LIFE
by BROWN KISS

kendyblvck
Hustlers Anthem
by kendyblvck