timaya - Dem mama (With Lyrics)

Dem mama

INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 30 Nov -001 00:00:00 +0013 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.3/5 average , 78 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (152)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

jordan spark
one step at a time
by jordan spark


PSquare
Tell me
by PSquare


P-Square
Say your love
by P-Square


phil_colins
thats just the way it is
by phil_colins


Njideka Okeke & Gozie Okeke
Akanchawa
by Njideka Okeke & Gozie Okeke


SIS CHINYERE UDOMA
JESUS EMBARASSE WOM
by SIS CHINYERE UDOMA


p square
no one like you
by p square


Don Moen
Sing for Joy
by Don Moen


25 praises
how beautiful
by 25 praises


Judith Gayle
Give Me Jesus
by Judith Gayle


hossanah
halleluyah chorus
by hossanah




P SQUARE
I LOVE YOU
by P SQUARE


Psquare
E no Easy
by Psquare


Timaya
Ogologomma (Remix)
by Timaya


destiny child
brown eyes
by destiny child


Frank Edwards
U too dey bless me
by Frank Edwards


Kat Deluna
Calling all angels
by Kat Deluna


Yinka Ayefele
Lift Him Up
by Yinka Ayefele


M. Jakson
Speechless
by M. Jakson


Don Moen
God ur healer
by Don Moen


Israel and the New Breed
Alpha and Omega
by Israel and the New Breed




kenny G
memory
by kenny G



Timaya
Ogologomma
by Timaya


Timaya
Bayelsa - otu!
by Timaya



P-Square
No one like you
by P-Square


PSQUARE
Do Me by psquare
by PSQUARE


timaya
Dem mama
by timaya


Yinka aiyefele
Gospel Tungba - yinka aiyefele
by Yinka aiyefele


Related

to u
by Timaya


kponlongo
by Waje ft. Timaya



blem blem (www.my360vibes.com.ng)
by Elijah Torri(Timaya Refill)


man on duty
by King Perryy Ft. Timaya


ah blem blem
by Timaya


nkechi my luv timaya @ nucleus studio 08179241725
by Profspyze x Topzy xb x Timaya


mujo
by Hadeyborwhalex-lil tommy-jay-fast-daimond-Timaya


wo remix
by Olamide ft Tekno ,Timaya steady Gabe


burst my brain
by Meekbobo x Timaya


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more