Kween - Jebele (With Lyrics)

Jebele

Jebele jebele

VERSE 1
She called the house today
telling me this, telling me that
where you both slept last night
Boy you know that ain't right
She said your love's getting stronger
but I can't hold much longer
na you dey put asunder
I just can't help but wonder
honey mo
gini ka n mere gi
esigwa yin mo
Tell me what I've done wrong
can you give me one reason
just only one reason
I just might let you be

HOOK
Cos i no fit hold your handie o
I no fit tie your leg
I no fit pluck your eyes o
E no make sense abeg
If today I lose you
dem no make you for me
If I'm supposed to have you
nobody fit take you from me
So I say

CHORUS
Jebele jebele (2x)
make you dey go [Jebele jebele]
I no do again o [Jebele jebele]
If you dey chop dey go [jebele jebele]
Na today e finish [Jebele jebele]
Leave me alone [jebele jebele]
Your monkey don get belle

Verse 2
Yes i called her a monkey
She jumps on men like a junkie
You chose to be with her
and thats so sad
am going back to my dad
you were all I had
You broke my heart in two
and thats so sad
honey mo
gini ka n mere gi
oriaku mo
Tell what I've done wrong
can you give me one reason
just only one reason
I just might let you be

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

BRIDGE
Boy I've made up my mind
cos this time you really stepped out of line
and I no fit waste my time [I no fit waste my time]
I don't think I can still spend my life with you

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS

Make u go your way
Make I do my thing
Soilder go, soilder come, Haha
Wetin you fit do I fit do better, Ha
Shayo na bassssssssssss

REPEAT CHORUS (till fade)

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Fri, 01 Aug 2008 00:59:57 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3.8/5 average , 8 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (9)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


Dbanj
Oliver Twist
by Dbanj


Tiwa Savage
Hurry and Wait
by Tiwa Savage


p,square
forever
by p,square


Jeremiah Gyang
In Love With You
by Jeremiah Gyang


boyz2men
i make love to you
by boyz2men


Nicole C. Mullen
Redeemer
by Nicole C. Mullen


Kween
Jebele
by Kween


Jeremiah Gyang
Comforter Song ft ASA
by Jeremiah Gyang


jeremiah gyang
na ba ka
by jeremiah gyang


Wande coal
Ololufe
by Wande coal


Davido ft. Akon
Dami Duro Remix
by Davido ft. Akon


Related

vibes
by TYG_Khalizzy x Future boi_ kweenzy


jealous me_by kweenlizzy
by KWEEN LIZZY


kele ya
by KWEEN LIZZY


wanna love you
by Kween


gbo ohun
by Kween


u no go know
by Kween


ready
by Kween


jowobiko
by Kween


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more