kolly wise - kokoko (With Lyrics)

kokoko

TITLE: KOKOKO [da lyrics]

Chorus: Can somebody halla my father
I get kokoko
Can somebody halla my mother
I get kokoko
Iyo…iyo…iyo…iyo
I get kokoko
Iye…iye…iye
I get kokoko [2x]

Verse 1: Na so na so people just dey gather… {Iyo…iyo}
Them dey go party where boy’s dey halla… {Iyo…iyo}
If you no fit dance, make you park for corner… {Iyo…iyo}
Owe oh..owe oh..owe oh… {iyo iyo}
Put on dancing shoe,no time for your drama… {Iyo…iyo}
Typical naija I no come from Ghana… {Iyo…iyo}
Dance to my rhythm my brother enu ose{iyo..iyo}
Owe oh..owe oh..owe oh… {iyo iyo}

REPEAT CHORUS

Verse 2: Plenty plenty plenty people dey for dance floor… {Iyo…iyo}
Kwise I no slack,I dey give dem some more… {Iyo…iyo}
Dancia baraje make u bone all night calls… {Iyo…iyo}
Owe oh..owe oh..owe oh… {Iyo iyo}
Rock them one by one make you change your partner...{Iyo…iyo}
For this kind party we go rock together… {Iyo…iyo}
Dance to my music, my sister enu ose… {Iyo…iyo}
Owe oh..owe oh..owe oh… { iyo iyo}

REPEAT CHORUS

Me kwise and my producer,we get kokoko
Me kwise, keke ogungbe, we get kokoko
Me kwise and all the babes, we get kokoko
Me kwise and all the guys, we get kokoko
Iyo…iyo…iyo…iyo
I get kokoko
Iye…iye…iye
I get kokoko
REPEAT CHORUS TILL FADE.

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Wed, 23 Nov 2011 15:19:29 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 3/5 average , 1 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (2)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

praisekey Charming
shake your body
by praisekey Charming


kolly wise
kokoko
by kolly wise


Key charming
Love in friendship
by Key charming


Related

soul angel
by KOLLY WISE


kokoko remix
by kolly wise


Top Songs

Featured Songs

OLUWA TO LE MOUTHPIECE LORUKOMI
OLUWA TO LE

MOUTHPIECE LORUKOMI
ELLE BLAC P & POPULAR
ELLE

BLAC P & POPULAR
Destiny Opeyemi Paul
Destiny

Opeyemi Paul
Acholokwu Ezeocha ft Prince odumodu
Acholokwu

Ezeocha ft Prince odumodu
See more