Eldee - Wash Wash (With Lyrics)

Wash Wash

This track here represents a potential hit from Eldee and wastes no time in reminding us of the massive street hit "Jor oo". This one is called Na Wash. Enjoy

INTRO:
eldee the don, sarz on the beat, it’s Trybe records, Oshe!
You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars..hehehe

VERSE 1:
3k BIS?
they say dem don turn am to 1-5
20kobo for phonecall?
contract line na sign say you dey ball?

me? I dont go to the mainland
I stay close to banana Island
excuse me what is BRT
when in the club i chill in VIP

huh, Im going to feature wyclef
jonathan dey pick my call himself
ooooh jay-z too dey ping me jor
i been dey follow messi play before

see me, i only fly first class
na me wey produce fimile for kas
this my new gbedu na him sure pass
ask my mom i came first in every class…in every class

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

VERSE 2:
louis vuitton
fendi gucci prada ferragamo
she say her shoe na chris lobu-ton (louboutin)
she say she no dey wear tailor lauren

ive never eaten amala
ive never tasted alomo or paraga
Me? ive never taken okada
ive never ever had pure water

i only wear human hair o
its from Dubai me i dont ever shop here o
i have four blackberry handsets
im goin to have my wedding in seychelles

noo i dont kiss on the first date
after clubbing i cant go to a guys place
without make-up i still have a fine face
im serious this is my first time nowwww

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

VERSE 3:
Fashola is a close friend
dem show my video for CNN
o boy see as i dey pop rose
im a friend of aliko dangote

i no dye wear one shoe twice
when i dye shop i no dye ask for price
i only basmati rice
barack obama dey call me for advice

U see the lord sent me to you
it is well just sow a seed or two
the more you sow the more you reap
do more my guy dont be cheap

im a youth too i share your plight
thats why i’m here to fight for your right
vote for me and i will give you light
after we win everything will be alright

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 13 Nov 2011 01:43:08 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 4.6/5 average , 5 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (19)

I like this music

Playlist (Autoplaying)


Duncan Mighty
Okumagala
by Duncan Mighty


YQ ft. Terry G
Sandalili
by YQ ft. Terry G


T.Touch
Petty Girl
by T.Touch


kudos ft phemia
i love the way you do
by kudos ft phemia


Maleke
Kokolikoko
by Maleke


dunca
dunca mighty
by dunca


Djinee
Din Din
by Djinee


Lyte Johnson
Christmas in the Air
by Lyte Johnson


9ice
Dont Go
by 9ice


KASH KAY
GET LOW
by KASH KAY


Dale
2nite we fly
by Dale


Dale
Kuz of u
by Dale



Chuddy K
Gaga Crazy
by Chuddy K


9ice Vs. Tiwa Savage
Everything
by 9ice Vs. Tiwa Savage


9ice ft. Vector
Pace Setter
by 9ice ft. Vector


9ice Vs. 2face
Beautiful
by 9ice Vs. 2face


Waje and Omawumi
Christmas = Jollification
by Waje and Omawumi


A TOWN BOYZ FT Charlyzee, Dialect, Granpa, KanGol, Lichy, Mbuga, Nero, Ozzie, Si
HE'S GONE MC LOPH TRIBUTE
by A TOWN BOYZ FT Charlyzee, Dialect, Granpa, KanGol, Lichy, Mbuga, Nero, Ozzie, Si


kreativ
maga don pay
by kreativ


Skales
Mukulu
by Skales



Eldee
Wash Wash
by Eldee


Frequency
Na God
by Frequency


Waje ft J Martins
Na The Way
by Waje ft J Martins


T-Code
Fuji Swag
by T-Code


Durella Ft. Duncan Mighty
Nkiruka
by Durella Ft. Duncan Mighty


FLAVOUR
YOUR BOOTY
by FLAVOUR


dolly parton
the seeker
by dolly parton


M-Lee
wish i could fly
by M-Lee



Duncan Mighty
America
by Duncan Mighty




Dolly pat
My tennes
by Dolly pat


Ursla Ice
Give it to me
by Ursla Ice


Mr 2Kay & Duncan Mighty
We run this town rmx
by Mr 2Kay & Duncan Mighty


LUCKY DUBE
ROMEO & JULIET
by LUCKY DUBE


Ghettoman ft Cola-man
Give me love
by Ghettoman ft Cola-man


ChiDynma
Woozy Woozy
by ChiDynma


LUCKY DUBE
REMEMBER ME
by LUCKY DUBE


Kanybarr
Jo Gbedu
by Kanybarr



Nigga RAW
KO GBADUN
by Nigga RAW


Malake
911 - Malake
by Malake




African China
If you love somebody
by African China


THE DRAMATICS
FELL FOR YOU
by THE DRAMATICS


jolen
dolly
by jolen



Desperate chicks
Tell Dem
by Desperate chicks


Desperate chicks
Dangerous
by Desperate chicks


Duncan mighty
Wene
by Duncan mighty


Lucky Dube
Never Leave You
by Lucky Dube


bird man n me
100 million bucks
by bird man n me


Wyclef Jean
Sweetest Girl
by Wyclef Jean


Related

gbedu
by LilyBliss & CollinsMorgan_ft_ChrisEldee


king of my area
by Sheyman ft Scott King & ELDee



naija blood
by Maye Hunta ft Eldee, Bils, Morell, Sinzu, Kelly Hansome & DO2DTUN


wa teh
by Aiko ft Hisman, Ibg and Eldee Boiz


wa teh
by Aiko ft Hosman, IBG and Eldee boiz


i know you like it remix
by Toni Tones ft. Vector, ELDee & Ajebutter


spending my ego
by Rukus ft. Eldee


everything will be ok
by Beazy ft. Eldee



Top Songs

Lil-keff
Black and white
by Lil-keff

Prince O 042
Don’t Spray Naira!
by Prince O 042

LEEBRA
Unstoppable
by LEEBRA

Zedon Mulla
Win or Lose
by Zedon Mulla

Prince O 042
Me again the World Rebirth
by Prince O 042

Zedon Mulla
Star
by Zedon Mulla

Zedon Mulla
INU
by Zedon Mulla

TeeBoss
Men dey
by TeeBoss

Leebra
Unstoppable
by Leebra

Featured Songs

Senape Love Vivian Galaxy
Senape Love

Vivian Galaxy
Mo dupe Ulafala
Mo dupe

Ulafala
E DAY PAY Lil-keff
E DAY PAY

Lil-keff
Blessing too much Vivian Galaxy
Blessing too much

Vivian Galaxy
Steady vybz 2klefbalo
Steady vybz

2klefbalo
Mama Vivian Galaxy
Mama

Vivian Galaxy
See more