Eldee - Wash Wash (With Lyrics)

Wash Wash

This track here represents a potential hit from Eldee and wastes no time in reminding us of the massive street hit "Jor oo". This one is called Na Wash. Enjoy

INTRO:
eldee the don, sarz on the beat, it’s Trybe records, Oshe!
You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to dollars..hehehe

VERSE 1:
3k BIS?
they say dem don turn am to 1-5
20kobo for phonecall?
contract line na sign say you dey ball?

me? I dont go to the mainland
I stay close to banana Island
excuse me what is BRT
when in the club i chill in VIP

huh, Im going to feature wyclef
jonathan dey pick my call himself
ooooh jay-z too dey ping me jor
i been dey follow messi play before

see me, i only fly first class
na me wey produce fimile for kas
this my new gbedu na him sure pass
ask my mom i came first in every class…in every class

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

VERSE 2:
louis vuitton
fendi gucci prada ferragamo
she say her shoe na chris lobu-ton (louboutin)
she say she no dey wear tailor lauren

ive never eaten amala
ive never tasted alomo or paraga
Me? ive never taken okada
ive never ever had pure water

i only wear human hair o
its from Dubai me i dont ever shop here o
i have four blackberry handsets
im goin to have my wedding in seychelles

noo i dont kiss on the first date
after clubbing i cant go to a guys place
without make-up i still have a fine face
im serious this is my first time nowwww

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

VERSE 3:
Fashola is a close friend
dem show my video for CNN
o boy see as i dey pop rose
im a friend of aliko dangote

i no dye wear one shoe twice
when i dye shop i no dye ask for price
i only basmati rice
barack obama dey call me for advice

U see the lord sent me to you
it is well just sow a seed or two
the more you sow the more you reap
do more my guy dont be cheap

im a youth too i share your plight
thats why i’m here to fight for your right
vote for me and i will give you light
after we win everything will be alright

CHORUS:
we dey wash
everybody’s always tryna be posh
pretending like say we dey floss
but if u really check am na wash we dey wash

we dey lie
to look better than the next we try
and everybody is a balling guy
but if u really check am na wash we dey wash

Link:
*You can copy and share with all your friends Naijapals |
Embed Code:
Posted On: Sun, 13 Nov 2011 01:43:08 +0100 | Problems?: [email protected]
Rating: 4.6/5 average , 5 ratings

Drop your comment

Register or login to write a comment
Title:
Body

Comments on this music

People who like this music (19)

I like this music

Playlist (Autoplaying)

Faze
Its a Pity
by Faze


Excel ft. Dizzy
Windeck (File Remix)
by Excel ft. Dizzy


D-Black Ft. Mo'Cheddah
Falling
by D-Black Ft. Mo'Cheddah


Jvoro
Ibadidi
by Jvoro


Promise
Hero(the freestyle)
by Promise


Tillaman Ft. Vector
Ko Ma Roll
by Tillaman Ft. Vector


Nikki Laoye ft BaseOne
No Be Beans
by Nikki Laoye ft BaseOne



Waje and Omawumi
Christmas = Jollification
by Waje and Omawumi


Eldee
Wash Wash
by Eldee


Niyola
Unpredictable
by Niyola


Minjin
Bunga
by Minjin


Ursla Ice
Sweet Me Die
by Ursla Ice


Davido
Dami Duro
by Davido


Ice Prince
Juju
by Ice Prince


SHALOM
No More
by SHALOM


Naeto C
B4 Nko
by Naeto C


Banky W, Tiwa Savage and Eldee
Tha Good Life
by Banky W, Tiwa Savage and Eldee


Obiwon ft .Nutty Josh
Follow You
by Obiwon ft .Nutty Josh


Related

gbedu
by LilyBliss & CollinsMorgan_ft_ChrisEldee


king of my area
by Sheyman ft Scott King & ELDee



naija blood
by Maye Hunta ft Eldee, Bils, Morell, Sinzu, Kelly Hansome & DO2DTUN


wa teh
by Aiko ft Hisman, Ibg and Eldee Boiz


wa teh
by Aiko ft Hosman, IBG and Eldee boiz


i know you like it remix
by Toni Tones ft. Vector, ELDee & Ajebutter


spending my ego
by Rukus ft. Eldee


everything will be ok
by Beazy ft. Eldee



Top Songs

Ulafala
HCF Monaco
by Ulafala

Chazzy brown
Where you dey
by Chazzy brown

Dj swagger A
Oga boss
by Dj swagger A

Ulafala
HCF Monaco
by Ulafala

BROWN KISS
REAL LIFE
by BROWN KISS