what if na you?
Share on NP
if na u dey date somebody so tey una come fix wedding date and three days to d wedding day u come find out say ur partner don get piking elsewhere through away match,shey e go cancel the wedding or e go still go ahead and marry am?if na me i go still go ahead to marry am,if na u nko,wetin e go do?th