campain campain campain
Share on NP
na campain i dey do ooo,but i no be PDP member oo wey dey rigg election ooo,ehee abeg mek una go vote for OYEZ mek him become our personalty bcos e go fit am well well,i wan mek he dey for top,i no know why una dey vote ppl wey no fit defend themselves,if u know say na lie i dey talk oppose am,if u