Wow! <br /> Can't believe I've stayed at home for four mont...
Wow!
Can't believe I've stayed at home for four months
and its still counting ....
I miss those security men (wey dey check car boot even
wen dem pursue fine girls say na indecent dressing )
Mehn...it hasn't been easy,I miss LOVE GARDEN, PHILOSOPHY TREES
(wey students dey sit down look who dress well and who
no dress well come school, gist and play Love )
I miss MAMA EKO ( where We dey chop food+ sweat )
I miss NIGHT CLASS (guys toasting,girls agreeing,thieves
thiefing,90% sleeping
I miss that our FAT SUG PRESIDENT (wey tok say him go build mansion 4 students as dia eatery spot)
Before I forget I miss INDOMIE SPOT ( where u go
find all d crazy guys and dia girls coming to flex dia money )
Nomore early morning
classes? No fixed classes and no test,
I miss my lecturers Such as that French lectuter wey like to play wt U small, Lecturers like ( Prof Diala, wt his Oyinbo accent of talking, chai! Mr Solomon, whose Seminar go sit up unserious students, Prof. Susu, e.t.c.....I miss dem all )
I miss the KEKE GUYS ( Wey dey loud dia music as if na FORD JEEP, furnish d inside for hot girls { dem like charter ehh}
CHAiii! ...!!!RUSHING OF KEKE AND BUS ( For IMSU ROUNDABOUT AND SCHOOL PARK )
I miss those shouts such as DOUGLAS, DOUGLAS, WETHERAL, WETHERAL, ORJI, ORJI, WORLD BANK control, WORLD BANK CONTROL ( Hold ur70 naira )
I almost forgot ..
I miss BISHOP COURT( Wia cult boys reign )
I miss ALADIMMA or BACK GATE ( wia d source of power supply is better dan Government house)
I miss FRONT GATE ( Wia students cry for power supply and as such comes to BACK GATE to iron their stached Clothes.
I miss IMSU LIBRARY ( Wia Orji students comes to charge phones, You go concentrate on your books, some pple go dey busy dey enjoy air condition)
I Miss my coursemates,( dem no like test at all but take home assignment )
I miss all d babes,secret admirers,lover boys, &loved ones....
I miss sitting at the faculty, inside PAPA PROMISE SHOP ( Wia Babes go come sch, will not enta class, dem go chop finis and go bak to dia hostels.)
I miss IMSU POLITICS ( Wia Students dey outsmart dia selves, d power tussle btw UP SCHOOL { SCIENCE STUDENTS } and DOWN SCHOOL { ART STUDENTS } )
I miss d CULT BOYS ( hungry guys and girls wey don stay for d sch 4 close to 10yrs and no wan graduate, just dey task students. )
I miss the ALUTA SPIRIT...
I miss IMSU...
Am proudly an IMO STAR.
I miss my rummie ( he go wear his Glasses even slp - Dan U are d best rummiee)
I miss my Gateman Wahala ( him dey form chairman)
I miss dos girls wey like WEED pass Cigar. ( una too much)

Na me AB

List of top contributors for this month

Points are calculated based on the number of confession threads a member participates in
[x] close
You need to register on Naijapals to post a confession
register or login
ID:
Page # of 5128

Comments on this confession

Drop your comment

Hi! You need to register to leave a comment on this post
Register
title:
body:

Recent Confessions

my lovely pals, is it right for a lady to marry a man that is 16 years older than her....
Read (17)
Pls help me post dis i beg u plsLittle Ramsey This is my story.15yr ago wen i was born my mum an my dad hav prob which lead to seperation of both nd my mum drop me for my dad.it was my dad who hold me wen i was just 3mouth nd he tooth me to his mum(my dad mum)dem i stay till 6yrs nd my dad setter wit my mum again nd tooth me to ijaw nd seperat again nd my mum drop me bk to my dad wen i was schooling in ijaw,she drop me to my dad in warri here nd live me wit my dad grand again nd i started school...
Read (19)
i broke up with my boyfriend but i end up thinking about him,damn it...........
Read (7)
pals i must confess u all are wonderful people, good advisers may the favour of God never depart from your lives....
Read (6)
i told my boyfriend dat it is over between us and he just accepted,those dat mean he dont love me....
Read (16)
I am samuel and i want to continueo my education at the senior high but the addimission fee is 15million my mum also said that she is not having so pls i want someone to help me pls that person shd massage me pls...
Read (13)
Psalm 24vs1-why dont you surrender to ALMIGHTY GOD today. And enjoy a fulfilled life....
Read (5)
hey gurls.... All d Universities of diz World can gv U P.hd, M.sc, B.sc, H.nd, O.nd & NCE .....but only a MAN can make you (Mrs).... pls take heed.....
Read (11)
GOD has spoken about ASSU strike to be called off, any man or any woman standing against it HOLY GHOST................. God bless his own TB JOSHUA...
Read (7)
My ex is back begging for marriage, since he left i cldnt get my mind off him, i stl love ds guy so much, d reason he left was because he impregnated someone else, now he has a child, he is no more with the mother of his child, Am so confused. Pals pls advice....
Read (16)