diz morning as i dey office dey work,one of my female worker wey dey opposite me jst open her leg for me.i cum take style dey peep am small.small small,i waka go were she dey beginn dey touch am a nyash,as my hand dey 4 her breast,my boss enter office,i 4get say door dey open.nnow dey don giveme querry,they wan fire me leave d girl wey i wan runn small show with.abbeg wetin i go do???????...
Read (27)