na wa oohh 9ja i fear una, our boys no dey carry last, the baddest na draw we dey carry,9ja guy wey i think say na gud guy, done carry one white woman money run, woman wey im marry for 5yrs,the guy done take the woman ONE HUNDRED and FIFTY THOUSAND DOLLARS,waka believe me the woman dey fine the guy up till now,even them get one pikin SELF,why our boys dey do like this.and the police dey find am seriously over here now.na waoooooooo I no feet shout. MAKE WE STOP THIS WHOLE NONSENSE NA, EVERYBODY ...
Read (20)