hello eberi body, how i dey kai , who go pollow me go sambisa porest make we go help our Soldiers fight these nonsense boko boys comot for a great Nation Nigeria?, ip you no get am po liver to pollow me just pray po us kajiko?, make i go eat tuwon shinkafa da miyan kubewa, kai where is that Yam head Biafraud boy wey dey worry himself?, kai and him get am po nice and lovely wife with kid make him take care of them ooooo, forget this mumu street boys wey dey push ooo biko...
Read (3)