hahaha..i mean am this time.This guy go bow na..i know he doesnt want to be with me anymore,but doesn' t know how to tell me, he wan make i use my leg run, so as a sharp naija gal, nor matter how hard he tries, i no dey fight, even quarel sef..he even brought a chick home last nite, after she left, i cooked for him and massaged his back. I dey frustrate hin life with my silence.Wetin the gizzard no know be say,i no even love am sef, i get one sweet , handsome dude wey love me, and wey i love...
Read (19)