D mumu people dey cry 4 emancipation of biafra,,who biafra don help sef,, dem say dem dey fight 4 their rites,, & who told u dat nigeria is not ur rite,,they just want 2 cos confusion 4 dis country pass d 1 we don get already..mak una park well, mak i open my korokoro eye d look dis government,,stop dis una confusion,,...
Read (12)