Hello una good morning my country fiful, how i dey?, kai ip u want buy am po nama, maganin burantashi, goro, just call malam mai maganin burantashi de greatest naijapals comedian and de trouble maker of the year 2015, but i be correct malam de aboki mai big burantashi wey slimmygirl love well well abi kison?, hahahahahaha na me wey marry popsweets lastyear but slimmygirl with a her smartness come snatched am from popsweets, hehehehehe she really love kondo d kondolistics aka burantashi, make una...
Read (10)