miiiiii

Dec. 5th 02:33 AM 2008
i neva forget u ......... na u wey fashy mi......i no no wetin i do wey u come treat mi like trash abi u vex with me?????? any way how ur day.......sha , me won holla at u since u don forget miiiiiiiiiiii

WAS UP

Dec. 5th 12:42 AM 2008
I SAW U ONLINE ,NA HIM I SAY MAKE I HALLA U .WAS GOING ON

Hi dear

Dec. 5th 12:21 AM 2008
Hw was school today

hey

Dec. 3rd 10:22 PM 2008
do you know micheal oso has been preparing for SAT since august compare

hey

Dec. 2nd 11:21 PM 2008
are you reading for sat

nawaoooo

Dec. 2nd 05:39 AM 2008
na which kind pidgin u dey blow 4 mi????
anyway howz skool and everything wish u da best tommorrow
my regards to everyone
byeeeeeeeeeeeeeeee......
luv yaaaaaaaaaaaa

U MADE U SPECIAL

Dec. 2nd 04:58 AM 2008
ONE LOVE MY PAL ..LOVE DEY MY HAND MAKE U NOR VES
THIS SONG IS SO EMOTIONAL ,, PLS SEND MY GREETINGS 2 UR LOVE ONES

so whats up?

Nov. 28th 09:10 AM 2008
guess you had a cool day yesterday....so tell me, wen ar you comng on line? so we gist. hv a great day.

hi

Nov. 27th 08:36 PM 2008
thanks for your comment. How u dey?

lets get to know you

Nov. 27th 08:57 AM 2008
i luv the song. hope your cool as the song sounds......are you on line?