U try sha
Oct. 14th 03:03 PM 2010
See d poker, i just dey join dis stuff, ikon say make i just browse tru, na i see ur profile, so if u're are intersed (cos i'am) we cud be frnds but if not, shaking no dey afterall i never even put my profile pix sef, according to waf Dey no dey beg shit smell (no offence intended oh). Abeg hail ur momcee 4 moi.