Tnx pal..

Feb. 28th 06:41 AM 2009
V a love filled wkend

i fear u ohhhhh

Feb. 28th 03:05 AM 2009
abeg when u come to me keep on usin only the up one !!!!!!!

aha good to know

Feb. 28th 02:53 AM 2009
so which one did u choose few min ago nko?

so u mean u dont know abi

Feb. 28th 02:43 AM 2009
ok ohhh make i tell u
open your pants and look down wetin u c?????
loooooooooooool

sorry i mean between me u and 1000 more ppl

Feb. 28th 02:35 AM 2009
lol

haaa between me

Feb. 28th 02:34 AM 2009
well i no go blame u @ all @ all cause u just a man.....u dey think only with the down head abi no be so????

na so u dey call your woman??????

Feb. 28th 02:18 AM 2009
old mama??????make she no hear u ohhhhhh she go break your head....lol

nahhhhh no beg me ohhhhh

Feb. 28th 02:01 AM 2009
so u wan enjoy abiu not fit enjoy with your woman????cheiii we woman dey suffer ohhhhhh

mennnnnnn

Feb. 28th 01:50 AM 2009
mennnnnnnnnnnmennnnnnnnnmennnnnnnnnnnnnna wa 4 u ohhhhhhdont worry i go come tell am..lol

ahhhaaaaa

Feb. 28th 01:41 AM 2009
soooo will u also tell your woman where u wan go??????lol