Good evening ma sweet lolo.How u dey?Long time.Talk to u soon.

Jan. 14th 12:08 AM 2010
Celebrity Images Upload Photos View Photos
Click here to more celebrity images

Regina leeeeeeeeee yori yori

Jan. 13th 06:45 PM 2010
u don make me kolo e

Dearest mom....

Jan. 13th 05:49 PM 2010
love you!!!!''
99galleries.com | Send this Image

queen of texas na u don dey make kolo e kolo e

Jan. 13th 05:27 PM 2010
chei my pple i don dey run mad o kolo e kolo e
Regina don make me kolo e kolo e

queen of texas don make me kolo e kolo e

abeg make una go tell my mama say i don
kolo e kolo e

mamagina na u b d tin wey dey make me kolo e kolo e

Jan. 13th 05:15 PM 2010
yee yee yee kolo e kolo e
na ur luv dey make me kolo e kolo e

sotey i no fit do ma work again kolo e kolo e

girl friend hw ar u

Jan. 13th 11:09 AM 2010
as 4 d second wedding

no problem

i dey kamkpe

hope u r coool mama

Jan. 13th 03:57 AM 2010
CLICK HERE FOR GOTFUNKYPLEASURE.COM GRAPHICS
GOTFUNKYPLEASURE.COM

HI GINA...

Jan. 12th 08:04 PM 2010

Kathys Comments

HI

Jan. 12th 04:05 PM 2010
Free Pics Art Pictures Art Pics
Click here to more art images

MAMA GINA

Jan. 12th 03:50 PM 2010
GO TO 7TRUE.COM
7TRUE.COM