u cause trouble finish

May. 18th 11:19 AM 2009
u no fit talk. U better tell me wot to do.

u don cause

May. 18th 10:49 AM 2009
Anoda trouble. Dey talk say i too like shakara. Dem no follow me again o.

sounds good. will you share with me, lol

May. 18th 09:18 AM 2009

MySpace Graphics
MySpace Comments & MySpace Layouts

good morning shola

May. 18th 08:47 AM 2009
whats for breakfast this morning?

yeh

May. 18th 08:41 AM 2009
osi c wetin u cause. Dey don stat to dey beg me o.

Well done sha..

May. 17th 08:55 PM 2009
U don F** up

why

May. 17th 04:16 PM 2009
u peep me wtout comment nah? hpy sunday..

hi

May. 17th 12:16 PM 2009
U peep 1st, so peepin is allow. moderator

hi

May. 17th 12:12 PM 2009
Just peepin, Nice profile n good song

male i donno

May. 17th 01:54 AM 2009
ehmmmm