hahahahahahahahahahahhahahahahah
May. 26th 08:21 AM 2009
my partner in ganja,,, if u want me to be coming here u have to be meeting on the profile gate o ...ehn!!!!!i no like sword at all ask baba God he knws me better than anybody o
chei its remains small make tht guy in blck yellow suit giv oder make them cut my hand to guarantee am say problem no go dey if not bcos of tht last guy wey dey bck tht one get good heart .........this one wey carry big sword i knw say na head tht one dey cut i no even greet am sef ...mcheeew ...loool
Glory Glory Manchester united .......we are always mouthed ......:D