hi wassup

Jun. 16th 09:04 AM 2009
wetin dey bro,u just dey chop dey go abi.hope ure doin gr8.u hve a nice day....less i 4get ,nasy said i should say a bi hiiiiiiiiiiiiiiiiii 2 u.peace

Hope na Expensive one?

Jun. 15th 01:23 PM 2009
Cos na Serious Wound ooo

Hahahahaha

Jun. 15th 12:27 PM 2009
Yu go Wound oooo

...

Jun. 15th 11:24 AM 2009
hmm

Hi

Jun. 15th 10:25 AM 2009
Hi Sholly how is ur wkend?

lmao!!!!!

Jun. 15th 08:51 AM 2009
u don jazzzzzzy it ? looolhow are u today bro?

hey

Jun. 14th 07:36 PM 2009
howdy? cot u sniffin arund. wats poping.

@Status

Jun. 13th 06:05 PM 2009
l Know... Hahahaha

thank you shola

Jun. 13th 11:42 AM 2009

dis one wey u com peep

Jun. 12th 10:09 PM 2009
shee ur milk don finish 4 ur house???