..

Feb. 26th 12:24 AM 2009
essex boy! do u wear pink shirts and white scaff? lool am in dagenham too.. naa nii ke? i be omo igbo.. u yoruba pikin

ps

Feb. 26th 12:03 AM 2009
where for essex u dey?

heehee

Feb. 26th 12:02 AM 2009
u no dey serious at all sha..! so wetin dey happen?

..

Feb. 25th 11:47 PM 2009
sharrap! uncle my ass

..

Feb. 25th 11:37 PM 2009
Uncle Shola orobo! ok nice name.. i would call u that.. u no dey shame? person go dey call u uncle n u go answer? u no knw say them dey use style call u old man by callin u "uncle".. uncle ko, uncle ni..

..

Feb. 25th 11:01 PM 2009
i said my birthday is may 10!! now did it show up?

happy

Feb. 25th 05:49 PM 2009
2 hear tht u fine bro! take gud care of ur self

bro

Feb. 25th 05:44 PM 2009
i dnt get ur message i think theres sumtin wrng sumwhere

..

Feb. 25th 05:37 PM 2009
awww may baby! am on the 10th...unko?

..

Feb. 25th 05:32 PM 2009
yuup i saw ur guesses.. u are right still omo mi! am 18 on may:)