loooool

Mar. 14th 01:11 PM 2009
mo ti n lo sun...wish me sweet dreams oo

looool

Mar. 14th 01:03 PM 2009
kia kia bus ni?? oya wetin be ur address? in fact im plannin our wedding rite nw!! hehehe

hey

Mar. 14th 12:57 PM 2009
man u 4 life manu 1-liver 3

hahahahaha

Mar. 14th 12:47 PM 2009
loool i was xpecting dat. *blushing* wetin i fit say now...

wow

Mar. 14th 12:38 PM 2009
i just went thru ur list of female friends. and all i can say is .... WOW. oya u pick one urself, mo de n damu kaakiri site wen there are gawjuss babes on ur pals list!!! :P

ummmm

Mar. 14th 09:46 AM 2009
one second.

mo

Mar. 14th 05:30 AM 2009
wa o...life's bin there..notn out of d ordinary-tryn 2 kip up wiv sch wrk I guess..sup wiv u??

HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM

Mar. 14th 12:11 AM 2009
ok a comment abi......

wen dey're talkin..im usually wat dey talking bout

aw many pple no u???

lol..........

..

Mar. 13th 05:06 PM 2009
abeg! break that laptop! inshort i dare you!! lol u no dey serious at all.. u knw dat right? how many boxes of kfc`s chicken have u had today?

..

Mar. 13th 04:55 PM 2009
lool so uncle, at last u dey accept the fact say u be fatty bum bum? eyaa no worry u go loose weight soon! wetin dey happen for ur side ba? anything planned for the weekend?