omo
Dec. 19th 10:06 AM 2008
hehehehehe...........see watin i dey talk...anytin way u do for dis life my sister pple must tasi u...heheheheheh....see o....me i no even take d tin serious sef.....i tot it was ur friend and una two been day chat(i no no say na coward crase woman).....men sa-fire......u too much abeg....all dis one na cray fish b4 the big fish>......pay no attention(plus she sef no...dats y she blocked me).....if to say she get three head she for no block me na(although me i no get time to go person page o)i dont do dat ......i love it the fight park way..........hehehehehhehe....nne.....nabalia...owelo ife naemu!!