pls don't carry me O

May. 31st 07:20 PM 2010
You fit carry me sef__You go mess Ocos i get weight o and i am preparing for Wrestling cos its my hobby

hmmm

May. 31st 09:38 AM 2010
maybe na belle :P

not too well at d moment

May. 29th 07:07 PM 2010
am hving flu

Hehe!

May. 29th 04:15 PM 2010
Hope are you that serious as to the extent of carrying me...You nor go kill me with laughter

Hahahaha

May. 29th 12:45 PM 2010
you are just too funny__Oya come carry me go since you nor know wetin you go Carry Go

haha abeg work o

May. 29th 11:04 AM 2010
work plenty 4 9ja o .. make u come bk :P

Sure__Nothing Do You...

May. 28th 08:09 PM 2010
My Love__Carry Go!!!

no provoke me!

May. 28th 12:08 PM 2010
WHO?

@status

May. 27th 12:04 PM 2010
...got married to who?

Kk

May. 27th 10:09 AM 2010
Kk