sweetie

Sep. 8th 01:01 AM 2010
how u dey. I just dey miss u

hahaha

Sep. 6th 04:52 PM 2010
You sure sey you no follow her eat small? Even recharge card or crunches takeaway?

hi babe..

Sep. 5th 04:11 PM 2010
sup..hope u ar having fun this weekend..?

So na so u dey Treat ur Boy now abi?

Sep. 3rd 03:54 PM 2010
Ok oooooooooooooooooo n the person wey need my Anaconda.., how urgent she need am?

Choooooooooo

Sep. 3rd 02:56 PM 2010
So I am stacked to my Lonely world again dis weekend?

Hmmmm.....,

Sep. 3rd 02:05 PM 2010
If u chop am directly my MAMIE..., It's allowed.., but if u go follow person we collect am from me with lies chop am for my backThen be ready to suck some anaconda. Ur place free this weekend? Make I pack my things come manage ur floor

@Status

Sep. 3rd 12:16 PM 2010
Hahahahahahahahaha.., na u sabi.., if u follow chop my money u go follow suck something

@status...

Sep. 3rd 12:09 PM 2010
gist me privately jare! Make me too do small taffia!

d king

Sep. 2nd 04:56 PM 2010
on ur pix, na d late grandfather of my guy :)
My hubby is from royal family *wink wink* :D

lol

Sep. 2nd 04:45 PM 2010
u c tht is wht everybody has bin tellin me...they all say i will luv it 2 much... Yea i want ma boy to c part of his root... Hmmm to c d whole family na difficult tin...mom is in Japan, bros in Thailand, 2 sistas in Naija :)