,,,

May. 20th 07:13 PM 2009
ok so wat next

HEY

May. 20th 07:05 PM 2009
i just dey miss u

hi

May. 20th 06:53 PM 2009
hello sweet coco

hahahah

May. 20th 06:33 PM 2009
u try but ehmmm

lol

May. 20th 06:12 PM 2009
ok ooo...u too go meet ur mr ehmm hmmm

wetin u know

May. 20th 06:08 PM 2009
ehhh....Oya whisper am into ma ears...lol

Am Good Babes

May. 20th 06:03 PM 2009
Hope U too??! Plz I'll be back soon okai!! I've gat a meeting righ a way.

lolz

May. 20th 06:03 PM 2009
hehehehhee

hmmmm

May. 20th 06:00 PM 2009
send to my mail not here....them ma bust u ooo....lol...i no say u sef strong sha

hahahah

May. 20th 05:57 PM 2009
ehmm...hmmm