hi

May. 30th 04:14 PM 2009
am good

hi

May. 30th 04:03 PM 2009
wat is that thing u need?

hellooooo

May. 30th 03:48 PM 2009
can u pls meet on messenger

HI

May. 30th 03:38 PM 2009
HOW TODAY

hahaha

May. 29th 08:28 PM 2009
hehehe, Hopea where iz ur love? black eye pea

oh baby

May. 29th 08:22 PM 2009
see as i run come out wen i hear sey u don land, abeg nor come giv me heart attack jare.. hw is dis weekend go be? u dey go club tonite?

i don land

May. 29th 08:06 PM 2009
where r u lady sunshine?

HOPEA so u wan charge me! oh no

May. 29th 01:21 PM 2009
Hopea my rock n comforter, i rely on u in dis time of my worries but u rather wana extort money frm me, hopea y y y.... anyway i wan reach grocery pik sum whisky to soak mysef.... wen i com back u HOPEA beta b in my front door waiting 4 me... e go b laterz luv

nawa oo

May. 29th 01:11 PM 2009
if dem plenty y i go come dey ask u lol, if any one dey available u beta let me kno straight away, a friend in need iz a friend indeed, HOPEA i'm relying on u .... begin dey call ooo..

sista

May. 29th 01:03 PM 2009
my side arrange finish, na only chic i need nw to hold side dis afternoon, u get any link 4 uk u fit hook me up lol body nor b fire wood jare... wats d time there?