hey

Jun. 8th 11:02 AM 2009
watsup gurl hw is ur wkend.

Gud-morni

Jun. 8th 07:58 AM 2009
Princess! How was ur weekend? Hope cool. I agree with u on that. Do hv a nice day.

am doing fine

Jun. 8th 01:48 AM 2009
and u?

hey

Jun. 8th 01:25 AM 2009

Cute Comments

Spicecomments.com - Cute Comments

u win

Jun. 8th 12:21 AM 2009
i don carry am go giv d owner, pls dnt inform dem, u are a queen, i trust u my sweet potato u can neva lemme down, gawd hammercy, i wan throwway sleep 4 my iron bed, e go b laterz, gudnite queen of america, her royal majesty queen Hopea d lions of all lions lol

i dey waite u

Jun. 8th 12:16 AM 2009
i dey like dele, inform dem since na u b their informant, i nor kno say u don join all these spies wey dey spy on good citizenz like us, hw much dem go pay nu 4 dis one? i dey waite u, go call dem, i don prepare my cutlass n chewing stick

hahahaha

Jun. 8th 12:08 AM 2009
police 2 small, alert national guard or fbi, i dey waite dem, i dey kampe no shakings,

Okai

Jun. 8th 12:04 AM 2009
Babes. . . 10x%

na boy

Jun. 8th 12:03 AM 2009
u do well, i nor go return anythi, na my property... thanks

lol

Jun. 7th 11:58 PM 2009
na true ooo, i don become 1st klass daddy, helep me thank baba God, hw waz ur weekend? mine waz kul, still jubilating