sis no be small tin o

Apr. 6th 08:30 PM 2010
anyway u bring gist na? em wat about uby40 .. heard from him?

d only wey i get now

Apr. 6th 08:25 PM 2010
na football o ... dem don kill my husband ooooooooo

same good

Apr. 6th 08:20 PM 2010
sis

your yansh small

Apr. 6th 06:48 PM 2010
if you want big yansh like your sisiter, tell her to dash you some

Mine was Great

Apr. 6th 04:08 PM 2010
Normal Beers n Wines Fresh Fish and Pepper Soup Just No SEX

I tried sha

Apr. 6th 04:00 PM 2010
at least i chop easter egg...how u take groove am..me just dey house dey watch TV o

hahah pls hv some

Apr. 6th 03:43 PM 2010
and even tired of it .. how ur day sis?

@Status

Apr. 6th 03:24 PM 2010
Can i call on this one or the other one [hehehehehe] How was ur Easter Break?

my 1 and only sis

Apr. 6th 03:03 PM 2010

Showing Some Love Comments

Click Here for Showing Some Love Comments

i dey fine my sister

Apr. 6th 02:17 PM 2010
hope u enjoy ur Easter?