Hmmmm

Aug. 20th 07:41 AM 2009
dis ur pics is doing something 4 me o,lol.

Am

Aug. 18th 09:20 PM 2009
fyne, i can see u r gud too lol.

brown suga

Aug. 18th 09:06 PM 2009
....it's been a minute...I've been off NP for quite a while...I've been forming busy...lol...no really..this chick has been up n about...how are u doing...wotchu been doing with ur fine self lately?

hey papi u remembered me

Aug. 18th 08:15 PM 2009
today thanks though. i no de hide any where oooo lol na u no find me lol.how u de though?how work, friends and family ?hope every thing is cool sha? you take good care of ur self ok. have a good one papi. thank for checking on me though

HAHAHAHA BAD MAN

Aug. 18th 05:44 PM 2009
NOPE I COOKED BITTER LEAVE SOUP WITH DRY FISH ...HOW R U NOW??

HI

Aug. 18th 05:34 PM 2009
WELL AM JUST CHILLING MISSING NAIJA AND U? HOW IS CALABAR OR WARRI ? THANKS ALOT ONE LOVE

hey sweetie

Aug. 18th 03:49 PM 2009
am good and you?....thankz alot

Bros

Aug. 18th 03:37 PM 2009
i dey here ooo and how ur side?

my uby

Aug. 18th 01:06 PM 2009
all dis news chicks ..wey dem from come ooooo

hehehehe am sorry about yesterday

boy

Aug. 18th 01:05 PM 2009
how far boy lol