ALHAJI KEMP THE MONEY MAKER 1
May. 31st 04:29 AM 2011
first of all na letter of apology i dey summit first ooooo lol mehn bros i dey mehn. u know say summer don come now girl legs don long so we dey waka even where dey no send me sef i waka reach that area lol we got to flex now lol ya know how it runs now. u be my padi u know lol however, i missed u though. seriously i did. ya know ur comment are always funny. U BE REAL WAZOBA PIKIN OOOO. lol