lol

Jun. 24th 12:15 PM 2009
no try am..i will kill u...wait 4 me

oya

Jun. 24th 12:03 PM 2009
make we go..u talk am....beat me 4 net...make i slap u tru fone..lol

i say make u try am..lol

Jun. 24th 11:56 AM 2009
try am...i go show u pepper

lol

Jun. 24th 11:47 AM 2009
abeg...no do dt o...mchew..wetin i dey beg 4 sef..u no fit!

Cul

Jun. 24th 11:43 AM 2009
U keep puttin on 4 ur city .bc till end say pen down one luv hommie

lol

Jun. 24th 11:37 AM 2009
funny...**leave gist 4 market woman.,,,u bi warri boi?

lol

Jun. 24th 11:32 AM 2009
i dunno wat to eat :(

aww

Jun. 24th 11:21 AM 2009
even twice...when i havnt taste 1!

nt bad

Jun. 24th 11:14 AM 2009
and u?

hey

Jun. 24th 11:02 AM 2009
DRIFT OFF NOW TO PROFILEFANTASY.COM
PROFILEFANTASY.COM