hey dere,

Sep. 29th 09:18 PM 2009
nice profile page u gat..fanks 4 ya add tho.. hw re u doin?

so u dey online

Sep. 29th 01:41 PM 2009
u no fit say hello,which kain husbi u be sef?

am with u my luvvy luvvy

Sep. 27th 07:31 PM 2009
hehehhe just showing fake love .. aw iz u?

hi g

Sep. 26th 08:07 PM 2009
how is ur end?

lool really?

Sep. 26th 04:41 PM 2009
r u sure?

mouth to ear?

Sep. 25th 02:21 PM 2009
dont worry......it will be possible soon........just come down to ojere and we'll ave it rocking........lol ....be cool dear

now am missin

Sep. 25th 11:14 AM 2009
u againnnnnnnnnnnnnnnnnn

oh ok

Sep. 24th 08:50 PM 2009
hehehe so u dey watch me shake my ikebe....enjoy...

lmao im serious

Sep. 24th 08:11 PM 2009
soo serious...dat wasnt a joke..it a story.. it hapened in da land of Fairytales

my luvvy

Sep. 24th 07:14 PM 2009
wetin i do to deserve this o! u peep without saying a word.....dnt hurt my feelings like this!