Thank- Less me Dear
Mar. 18th 07:47 PM 2009
Na so we go dey do am for the Naija sis them wey sabi n i know say u know u follow. Sleep tight Dearie..., but try inform me in time next time, make i come read u some bed time stories n tuck u in well. Love n Kisses