abeg no tire ooo!!

Apr. 1st 03:27 PM 2009
no tire ooo, imagine a woman without education, what else can she hav to boast of..lol. jus try and finish.

work ooo.

Apr. 1st 03:19 PM 2009
it work ooooo, i was on d street,hustling, cos u know hw things ar.so whats gud .

ok

Apr. 1st 03:17 PM 2009
how u doing

Hi gurlfriend

Apr. 1st 03:15 PM 2009
GO TO PROFILEJAZZ.COM
PROFILEJAZZ.COM have a happy fools day

u no dey try!!

Apr. 1st 03:07 PM 2009
u jus no dey try for where i dey, u jus forget ur boi, e be like sey anoda guy dey run dey show.

lool!!

Apr. 1st 02:37 PM 2009
u know as things be na. na u dey make me hustle ooo. anytimei remember sey u dey,e dey motivate me to hustle. lol

my ex!!

Apr. 1st 02:27 PM 2009
hey baby, u know sey i don divorce u? u beta beg now ooooo....or else....

& Amen...

Apr. 1st 02:11 PM 2009
U r welcome Babez* Loves$z to U*

New Month Greetin$

Apr. 1st 12:14 PM 2009
Baby Mo* It is a B£€$$€d/Easter Month. . . May Our Good +GOD+ in Heaven shower +His+ Divine B£€$$i#$$$ upon U...

Be Ye B£€$$€d & remain so. . . . . .

Welcome to April

Apr. 1st 11:58 AM 2009
Your Month of Restoration. All the years that the locust hath eaten, it's PayBack time in million fold. Joel 2 : 25 - 26
Happy New Month Baby