babe

Apr. 20th 12:15 AM 2009
wassup?...y re u pissed?...wanna talk abt it?

How far.

Apr. 19th 09:08 PM 2009
Where u dey pass go.

hey girl

Apr. 19th 09:03 PM 2009
wosup wif u how was ur wkend

hmm

Apr. 19th 04:53 PM 2009
hmm

na wa for u tooo ooooo!!!!

Apr. 19th 10:57 AM 2009
u sef na wa for u ooo, u wey no dey try for ur boi. i even dey tell one of ma frendz mmake she help me collect ur number sef...lol

aww thanx sis

Apr. 19th 01:28 AM 2009
gudnite too dear! love ya!! bye

good

Apr. 18th 07:59 PM 2009
hi

ummm!!!

Apr. 18th 07:58 PM 2009
nothin muc o...just hre...wuup2?

yo!!

Apr. 18th 06:40 PM 2009
na wa o

hey girl

Apr. 18th 05:28 PM 2009
how u doing..wetin dey happen
dis time i my composure dey intact i reherse my line wella!..lol
trust ur weekend is coming up good