u this girl...

Apr. 2nd 07:11 PM 2009
who re u quarellin wiv????...hahaha

thanks

Apr. 2nd 04:02 PM 2009
Eh ! he! now i go fit to pse say me sabby fine girl. Kai ! this girl no go kill me. let me leave now, rearrange myself, then come back. if not i will begin to think dirty. catch am later.

na waoh

Apr. 2nd 03:41 PM 2009
u dey lonely when guys dey find girl. u are funny.

GASH !

Apr. 2nd 02:37 PM 2009
this is the picture ive been looking for. saw ur photo in diplomatik's profile, want to be a friend to this beautiful lady, let me like so, say i have a preety friend somewhere.

Ok Ma...

Apr. 2nd 01:17 PM 2009
Eeem... eem...em!! £2m

OMG!!

Apr. 2nd 12:26 PM 2009
Plz dont do this to Ur onye isi na eeh? Ok, how muchhhhh? But, remember'oo... U still have xams 2morrow'o... so how do We go bout it na??? How. . . . . .much?

Hai!!

Apr. 2nd 12:00 PM 2009
Chineke m'oo!! This Ma woman get authority'oo.... I go hear am no be small. . . Ok na... O nwantii n'ebe a, nwantii n'ebe ozo... odighi adigide.

Eheeh! so on deal.... how much na???

Chaiii!

Apr. 2nd 11:24 AM 2009
I don die'oo!! Nne! I si m kwuta ugwu?? Chaii! Ok na.... ego one??

Hi

Apr. 2nd 10:55 AM 2009
Hi there sexy, wassup wit u?

Nne Good Morning Jare...

Apr. 2nd 10:48 AM 2009
I just gatch ya on da fight-park... da gaddamn topic... hmmm whatever!

Nne kedu ka imere biko? Ka m na nwanyi oma m kpakene small.