Bueno dias

Apr. 8th 07:11 AM 2009
Gdmrn senora, i hope d morning brought u happiness just like d bible promised.

heya !

Apr. 8th 02:17 AM 2009
that pesin vex u bad sotey u commot? cheer up, its all 4 gd. luv ya

Stopping by...

Apr. 7th 11:49 PM 2009
Just wanna show sm Love Babez* Hope U r cool%

babee

Apr. 7th 11:16 PM 2009
what happened?....don't cry ooo

Why

Apr. 7th 10:19 PM 2009
Whats making u moody, do u mind sharing?

Lolll

Apr. 7th 09:56 PM 2009
Wetin do yur Friends...

l can See one Very Funny Comment on yur Page... Hahahahahaha

Easter Groove

Apr. 7th 07:45 PM 2009
Angel I will be coming back from the state on friday, and I will like to see ya for the easter get_to_geather.

its ok

Apr. 7th 04:49 AM 2009
hope ma page was appelaing to u, come bk next time

nwannem, lag is kool....

Apr. 7th 01:24 AM 2009
am tinking of going bcak to dat shit hole called Taraba state.all in the name of youth service.a practical waste of my time.mcheeeeeeeeeeeeeeeeeew!i guess i have to live wth dat

yello.................

Apr. 7th 12:35 AM 2009
how u dey oooooooooooooooooooooo!!
so u no dey come my page again abi?
Rify, i do u any bad?
i know am a bad noi doh
lol............
how u dey enjoy naijapaling?